album cover
DREAMS
album cover
DREAMS was released on September 24, 2026 by Jay Music Empire Limited as a part of the album Azeem: The Greatest - EP
ReleasedSeptember 24, 2026
LabelJay Music Empire Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I know all die na die
But Mi o le wa se 9-5
Lasgidi life e tough
Omo boy gat to Face a lot
man Dey pursue the bag
On a daily man Dey risk him life
Me I Rock am anyhow e be
You sabi how years we take connect the dots
Iya mi oh abiamo
For my matter she no sleep o ajeh
Na she tell me everything na turn by turn!
E San Ma ke
Dem nah fit understand .Say na jah Dey control
No be man we Dey fluctuate
And if e get who talk say I no Dey try
Kenikeni so to my face
Billion dollar dreams for my head..
Lojo kan o ma set
Make I just Dey gooooKin sha ti attempt eh
We gat am for house
Ko she kpa lo rent
Money talk only joor kini percent eh
dollar dreams for my head..
Lojo kan o ma set
Make I just Dey tona Kin sha ti attempt eh
We gat am for house
Ko she kpa lo rent eh
Ego egoo only joor kini percent eh
kin toju omo toju family o
everything else oloun na vanity
i de go my way
mo koju mo my lane
ko ma lo sun le
owo owo i dey chase
money be the first thing
still come be the last thing
get why only guap talk fit dey disturb me
no time for irrelevant talk me nuh responding
enilolobo ni mo se buckle up o
Iya mi oh abiamo
For my matter she no sleep o ajeh
Na she tell me everything na turn by turn!
E San Ma ke
Dem nah fit understand .Say na jah Dey control
No be man we Dey fluctuate
And if e get who talk say I no Dey try
Kenikeni so to my face
Billion dollar dreams for my head..
Lojo kan o ma set
Make I just Dey gooooKin sha ti attempt eh
We gat am for house
Ko she kpa lo rent
Money talk only joor kini percent eh
dollar dreams for my head..
Lojo kan o ma set
Make I just Dey tona Kin sha ti attempt eh
We gat am for house
Ko she kpa lo rent eh
Ego egoo only joor kini percent eh
Written by: Toluwalashe Adumadeyin

Loading...