album cover
Jollof
album cover
Jollof was released on October 20, 2026 by FameboyDSA as a part of the album Call of Fame
ReleasedOctober 20, 2026
LabelFameboyDSA
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ayea saburu abene
BOSA
Ayea uno wo fafu te
Yea saburu abene
Yea uno mo fafu te
Indigene
Yea saburu abene
Yea uno wo fafu te
Ayea saburu abene
Yea uno wo fafu te
I no sabi mathematics but
Oluwa solved my equation
Them no dey see me for party
Party fit be the solution
Every morning I'm on my knees
Saying my morning devotion
All of my goons are alive
All of my girls alive
I've been moving with Salama
They can't see me, I be John cena
Money get hotspot, way no need password
E dey hit the spot, wey dey turn me on oh
I've been moving with Salama
They can't see me, I be John cena
Money get hotspot, way no need password
E dey hit the spot, wey dey turn me on oh
Oya je lo (Je lor lor)
Ghana Jellof (Je lor lor)
Nigerian jellof (Je lor lor)
No be Ghana
Je lor lo
Oya je lo (Je lor lor)
Ghana Jellof (Je lor lor)
Nigerian jellof (Je lor lor)
No be Ghana
Je lor lo
Oya je lo (oya eat and go)
So many things way been don sup
I Dey eat my haters like Jellof
And am on top and I won't stop
When every steps na fake love
I no wan stop for junction
Make dem no put me for hilux
Them no go like make them tell us
Ajeh
I've been moving with Salama
They can't see me, I be John Cena
Money get hotspot, way no need password
E dey hit the spot, wetin dey turn me on
I've been moving with Salama
They can't see me, I be John Cena
Money get hotspot, way no need password
E dey hit the spot, wey dey turn me on
Oya Jollof (Je lo lo)
Ghana Jellof (Je lor lor)
Nigerian jellof (Je lor lor)
No be Ghana
Je lor lo
Oya je lo (Je lor lor)
Ghana Jellof (Je lor lor)
Nigerian jellof (Je lor lor)
No be Ghana
Je lor lo
Ayea saburu abene
Ayea uno wo fafu te
Yea saburu abene
Yea unu mo fafu te
Yea saburu abene
Yea uno wo fafu te
Yea saburu abene
Yea uno wo fafu te
Written by: Dahiru Aliyu Karfe

Loading...