album cover

swagsonic

1,398Hip-Hop/Rap2026
album cover
00:00
00:05
00:10
00:15
00:25
00:35
00:55
01:20
01:25
01:45
00:00
02:02
Past 7 Days
swagsonic was discovered most frequently at around 35 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Universe
Yeah
(Swagtopia)
Let's go
Omo Ope Music
(Konnichiwa, Mr. Universe)
Let's go, yeah
Omo Ope Music, yeah
Ogo when I step in
Last week I extended my limit
No problem, nobody dey hold am one street again
I don turn bounty, I no fit dey manage
I like the shima wey go tell me I see be
Okay, my motion dey climb up, up
Universe, you sef you know some
I'm bout to knock all the speakers
Bringing the vibes like I'm Sheyi
They see my doings, it's abnormal
They see my doings, it goes too far
People dey feel us, they asking for Zen
Universe, e go far
Universe, e go far
Universe, e goes far
I'm on the phone with my egbonski
We want to confirm the money, yes
We want to confirm the money
Na me be picker, na me be loader
Na me be middle man
I'm looking for money like who never chop
Me and my guys we press each other funds
Dey with your kele she showing me love
Like what's up?
Mmm, opor
If you see my doings you know God e dey work
E no be play though, na e luck
The mama dey confess
She just dey have me and conscience
She and her friends they be feeling my pearl
Algorithm no dey hear word
Let's go
I'm bout to knock all the speakers
Bringing the vibes like I'm Sheyi
They see my doings, it's abnormal
They see my doings, it goes too far
People dey feel us, they asking for Zen
Universe, e go far
Universe, e go far
Universe, e goes far
Yeah, e goes far
I'm on the phone with my egbonski
We want to confirm the money, yes
We want to confirm the money
Written by: Benedict Iyere-Okojie

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...