album cover
One Round
album cover
00:00
00:25
01:00
01:30
01:50
00:00
02:00
Past 7 Days
One Round was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week

Lyrics

Na cheat I cheat
I no kill person
So One round I no wound person
The baddie fine and she's captivating
I know no when I hit it
Comot body maka igbaru ngene
No apologize I dey run am daily
Na me be salt you go be my pepper
Oh no na you be this ooo
I'm never letting go
Baby for your love bobo gi anyigo
You Dey increase my libido
Na you Dey my head just a while ago
Wetin you dey find for sokoto
Na em dey my shokoto
Ngwa chee ka m kpo Oliver de coque
Cos you dey burst my brain oo
Maka puna no get last seen
Baby where Did you go tonight
She ask me if I'm a chosen
Na ogara bible study fa
Onye Onye bu Onye muru nwa maramma
Shake am Rosey
Okwa igbata egwu a
Anyi akuorugi aka
Tellet nobo
Tellet nobo ife anyi mere na nkwo
Tellet nobo
Tellet nobo Aru anyi ruru na mbu
I'm never letting go
Baby for your love bobo gi anyigo
You Dey increase my libido
Na you Dey my head just a while ago
Wetin you dey find for sokoto
Na em dey my shokoto
Ngwa chee ka m kpo Oliver de coque
Cos you dey burst my brain oo

Loading...