album cover

Last Prayer

Hip-Hop/Rap2026
album cover
Last Prayer was released on November 16, 2026 by The Hip-Hop Label as a part of the album Hip-Hop Is Dead?
ReleasedNovember 16, 2026
LabelThe Hip-Hop Label
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Awa O'tush o
I just wan use this track to take beg God
Make I get money, chop life before the day I murd
Bi Mo ṣe n tiraka make I no die poor
Mo ṣi kere ninu aye, make I no die young
I dey waka jẹjẹ cos I wan live long
Because Alaye lo ma ṣe praise God
Many of my **** don dey go do fraud
Few lucky ones don japa go abroad
Ọmọ ko easy but I keep going on
Mi o dẹ le jale, me I no fit carry Gun
Mo fẹ Jaye Yankee, mo fẹ lọ London
Ẹ duro Naa, elo gan ni Rolls-Royce Phantom?
Wọn ni kin wa ṣogun but men me I run
Cos I dey reason am "What if my chicken no chop corn?"
Won ni t'owo ba de aye agbọ, ọrun amọ
But if the juju fail, ọmọ, na back to square one
I dey pray make you bless me o God
Comot all the things wey dey stress me, o lord
Delete all the people wey dey vex me, o God
I pray to thee in heaven, o Lord
I dey pray make you bless me, o God

Written by: Ogunyemi Moses Ola, Rhyme & Reason

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...