album cover

Surulere

1,144Afro-Beat2026
album cover
00:00
00:05
00:15
00:25
00:35
01:10
01:20
01:25
01:45
02:00
02:05
02:15
02:30
02:55
00:00
03:03
Past 7 Days
Surulere was discovered most frequently at around 35 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

ye ye ye ye
Won ni pe ojo lori mi
When I dey grind like my own don finish
I no say water no get enemy
But omo ologo ma ni enemy
Mo yera fun awon n**** wey dey jealousy mi
I no go gree emi tyson fury
Make so many mistake ori lon sho mi
Make my momsi witness the star start to eat
Make so many mistake ori lo sho mi
Thank God for my life
Thank God for the grace
Thank God for the pain
Thank God for the pay
Thank God fun ojo tio si suit tade ma wo lace
Eshi leku ke je ka wo le
When I gbera you go see
You go shock
I go talk
Ema fo
I get a lot to say on my mind
Who no get money no dey talk
Aye to easy tio lo far
Luxury life is all I want
I see and I saw
When life ebi tough
Oku di e oku di e kin lori baba God
Won ro pe ma jabo
Aye mi na the top
The blessing wey dey come my way he long pass marathon
Haa Ojo werey (make I talk)
Ase suru lere (I go talk )
Talon bere
Oluwa ma lon pese
Ojo Weyreh (I go talk
Ase suru lere
Talon bere
Oluwa ma lon pase
Won ni pe nkan jeun lori mi
When I dey grind like my own don finish
I no say water no get enemy
But omo ologo ma ni enemy
Mo yera fun awon **** wey dey jealousy mi
I no go gree emi tyson fury
Make so many mistake ori lon sho mi
Make my momsi witness the star start to eat
I see and I saw
When life be tough
Oku die oku die kin lori baba God
Won ro pe ma jabo
Aye mi na the top
The blessing wey dey come my way he long pass marathon
Haa Ojo werey (make I talk)
Ase suru lere (I go talk )
Talon bere
Oluwa ma lon pese
Ojo Weyreh (I go talk)
Ase suru lere
Talon bere
Oluwa ma lon pase
Make I talk
I go talk
All this people just dey whine
I go talk
Make I talk
I go talk
Written by: Ogunsola Basit Olayinka, Ojo Emmanuel

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...