album cover

LIKE US

3,165World2026
album cover
00:00
00:15
00:50
00:55
01:15
01:40
02:15
00:00
02:34
Past 7 Days
LIKE US was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week

Lyrics

how can they run the game without us
shey dem wan try am dem go feel am for body lara won amo
egbona kilen baabo
e go tey if you wanna take over
old soldier never fall
dem wan check us dem wan mezebu omo oro eparapo
we set the bar high
shedele ba bai
oya pack one side u no get the vibe edele gba bai
so many want us fall
buh deep dem wan be like us
carry yours no carry my cross
you can't be like us
mayan fanda loju elegan mio
you go still dey won maa pin konmio
if e be for you e go be for me o
they can't play my part I still dey position
 mayan fanda loju elegan mio
you go still dey won maa pin
 konmio ah ah
if e be for you e go be for me
they can't play my part I still dey position
if them say dem get choco we get gbana
and my God dey show power ooooh oh oh
I still dey dance my makoza
if them say dem get choco we get gbana
and my God dey show power ooooh oh oh
I still dey dance my makoza oooh oh oh
gbogbo awuyewuye for this cancus
awa ni idan gan gan won damon
to ba gbor pon pon pon 2 brabus
anytime we drop na e dey turn virus o
we dey outside ehn oma dawa mo
tobaba wa ni ta oma bawayo
 so lets rejoice
mayan fanda loju elegan mio
you go still dey won ma konmio
if e be for you e go be for me
they can't play my part I still dey position
if them say dem get choco we get gbana
and my God dey show power ooooh oh oh
I still dey dance my makoza
if them say dem get choco we get gbana
and my God dey show power ooooh oh oh
I still dey dance my makoza oooh oh oh
Written by: ISRAEL OLAOLUWA FOLAKN

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...