album cover

Why I Go Wait

1,128Afro-Beat2026
album cover
Why I Go Wait was released on July 26, 2026 by Independent Artist as a part of the album THE GENESIS - EP
ReleasedJuly 26, 2026
LabelIndependent Artist
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

You get cut and bounce
Them dey cut me
Them fortify my from birth
Coi coi coi coi coi
Them dey cut me e no dey enter
Cut and bounce
Make una come!
Mama say send aza (Why j go wait)
Me wey get like 4 aza (Me wey get like 4 aza)
I press mama like 2
Make she make her selection (Make she make her selection)
The rabs wey dey my hand
I secretly ball enter secret palace (Why j go wait)
Mama don send me slip (Why j go wait)
Area say omo him dey sleep (Why j go wait)
The next morning
Area dey tell me say money hang (Tell me say money hang)
I just wan land
I rush go house go carry timberland (rush go carry timberland)
Jakpa enter jakpa
Those ones them no dey hear money matter
(them no dey hear money matter)
2secs
Money wey don die them dey wake m up
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Due to Increase things (Why j go wait)
Ammo dont cost (Why j go wait)
Do not expect warning shot (Why j go wait)
1 fuck up 1 gbozar (Why j go wait)
We fit still carry your miss (Why j go wait)
And we no dey miss (Why j go wait)
The kind money i de find (Why j go wait)
Opay no fit pay (Why j go wait)
1 I.R.S (Why j go wait)
I don get 2 RX (Why j go wait)
I dey stalk up (Why j go wait)
Dey there Still find x (Why j go wait)
I go still go on x twitter (Why j go wait)
Check on my ex (Why j go wait)
Still tell my ex (Why j go wait)
Say her best friend na be next (Why j go wait)
U fit mess with me (Why j go wait)
Nor try am near my papa (Why j go wait)
Or mama (Why j go wait)
If u wan die no pay my Money (Why j go wait)
I go roll one or two (Why j go wait)
Pull up on u (Why j go wait)
Gun one or two (Why j go wait)
May your soul rest in pieces
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Why i go wait
Written by: Shola Moyegbone

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...