album cover

No Formula

3Pop2026
album cover
No Formula was released on October 26, 2026 by Remedy Sound as a part of the album No Formula - Single
ReleasedOctober 26, 2026
LabelRemedy Sound
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Hmm
Ah ah Arira ra ra
Original the kwara boy
Hello
Hello you
Are you there
Everything I do I do to protect you
Yo yo ah
Everything I do I do for my SANITY yo oh no formula
No oh Formula
Yeah eh yeah eh yeah eh yeah eh yeah eh
I get the girl wey dey love me
I get the one wey fit kpai for me
I get the one wey no really care buh everyday she dey feeli my campany
I get enuf
Wey dey gimme joy
You can think i am fumbling
Dey think am soft
You think am lost dey don't know am paying the price ah
All of the things I do
I do it for you
All of my day to day activities na for only you
Sanity protect my sanity
With activity me already know this life no formula ah
Tan na pa na show them many colours rainbow
Wetin please me I dey do I no dey here for you
Bad boy turn to bad man
Fight when you need to fight back
No oh formula
Yeah eh yeah eh yeah eh yeah eh yeah eh
I get the girl wey dey love me
I get the one wey fit kpai for me
I get the one wey no really care buh everyday she dey feeli my campany
I get enuf
Wey dey gimme joy
You can think i am fumbling
Dey think am soft
You think am lost dey don't know am paying the price ah
All of the things I do
I do it for you
All of my day to day activities na for only you
Sanity protect my sanity
With activity me already know this life no formula ah
Tan na pa na show them many colours Rainbow
Written by: Festus Olayiwola

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...