album cover

We Dey Try

44Music2026
album cover
We Dey Try was released on November 19, 2026 by Thembi Legacy as a part of the album BECOMING
ReleasedNovember 19, 2026
LabelThembi Legacy
LanguageEnglish
BPM93
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ouu ouu ouu ouu
Aaa aaa aaa aaa
Dem say just go, ego soft
Now the bills pile up, I for sort
Light off, fuel dey cost
But I dey smile
I no get choice
Mmm mmm mmm
Right my bs, a candle fit read read your book
Them talk say better life for short
Now now see how the boss dey shout
Salary small but still dey shout
Wetin them no talk, now I no dey speak
Adult matter dey heavy for skin
I dey laugh so I no go cry
I swear na so we dey manage
We dey try, wetin them no talk edey for my head.
All the fine story wey them first spread
I dey waka
I dey learn
I dey rise
Na so we dey manage
Aaa aaa aaa aaa aaa aaa aaa aaa aa
Wetin we dey manage, we dey try
Aaa aaa aaa aaa
Omo na so we dey manage ooo
Ooo na so we dey manage ooo
Wetin you see epass wetin you know (know)
When I’m in your city girl I’m putting on a show (show)
Some kind shit dey disturb my peace
But some kind things I can say my peace eiiii
Wetin be fast
Wetin be slow ( wetin be slow)
Na the tempo wey I know I follow go (I follow go)
Thought I found a shoulder I could lean on (lean on)
Thought that that my angel was a demon (demon)
Mmm mmm mmm
It’s screaming now you hear the melody (melody)
Girl bout to catch a felony (felony)
The cost of my sanity
Back on my vanity
Put am for fire
Wetin them no talk, now I no dey speak
Adult matter dey heavy for skin
I dey laugh so I no go cry
I swear na so we dey manage
We dey try, wetin them no talk edey for my head.
All the fine story wey them first spread
I dey waka
I dey learn
I dey rise
Na so we dey manage
Aaa aaa aaa aaa aaa aaa aaa aaa aaa
Na so we dey manage
We dey try
Ouu ouu ouu ouu
Omo na so we dey manage ooo
We dey try
Ouu ouu ouu ouu
If I talk true you go fear
Many of us just dey persevere
We go still toast life with pure water
Turning wahala to small laughter
Mhmmm
Ooo ooo ooo ooo
Aaa aaa aaa aaa
Na so we dey manage
We dey try
Written by: Adina Thembi Ndamse, Mayowa Emmanuel Adewale, Richard A.K. Mensah

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...