album cover
album cover
Jogodo was released on November 18, 2026 by Dvpper Digital as a part of the album Soul Water - EP
ReleasedNovember 18, 2026
LabelDvpper Digital
BPM104
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I sight you from a distance
tell me what you thinking baby
Oya make we joromijo
you gat me feeling like I’m crazy
Omoge no go waste time
do me jeje do me tenderly
I fell in love with you totally
gbemidebe baby gradually
Ti mo ti jogodo
I don’t want to slow down
Make nobody cool me down
Timoti jaiye moti mezebu
I don Dey on 1 or 2
I don’t want to slow down
Make nobody cool me down
No be so you promise say you go love me now
Sanu mi Shey you say you go love me die
O baby joor malo kana
She say tonight na fire
Emi ti sha moti Gbana
Mo je pepper soup Delilah
Water no get enemy enemy
I don Dey on many thing many things
Oh Why my shima Dey give attitude
Sake of your love I go do
Anything anything
Ti mo ti jogodo
I don’t want to slow down
Make nobody cool me down
Timoti jaiye moti mezebu
I don Dey on 1 or 2
I don’t want to slow down
Make nobody cool me down
Written by: Ayang Julius, Ayoola Taiwo

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...