album cover

$UPER ACTIVE

Music2026
album cover
$UPER ACTIVE was released on November 20, 2026 by Independent as a part of the album SETTING$ - Single
ReleasedNovember 20, 2026
LabelIndependent
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Why this **** go wear suit !!!! **** Go wear suit?? Haha Omo are you active?(when we touchdown touchdown!) Are you active (you know say we dey burst down burst down) Omo are you active?(when we touchdown touchdown!) Are you active!? Gengz 4TGg Hmmm? Why I no go active If you no dey make money e no really make sense omo that be real Jagbajantis Na pesin wey get btc be teacher no be pesin wey teach me for school mathematics I no be the type wey dey Cho Cho Cho I’m the type that preach what I practice They wan learn the okporoko tactics spiritual practice Shey you confirm Elon musk!!!(1 million dolZ) You can’t be sleeping on (Abj boyzzz) Shutdown Abuja (shutdown Lagos) Zero gbezome (we dey cheesed up) Shebi you confirm Elon musk (1 million dolZ) You can’t be sleeping on (these benin boyzzz) shutdown porthacourt (shutdown Lagos) Zero gbezome (we dey cheesed up) Trad Ahah No you no fit change my mind 2am i dey zoom bye bye Where me i dey go far Shey you dey see as i dey grind Shey you dey see as i dey try Yo Me i dey zoom ahah Me i dey fly ahah See me i dey go ahah Daviiii When we burst down burst down You know say na shutdown shutdown So so so so fun e Causing turbulence Like a rockstar rocket MR CAPABLE I DEY DELIVER D I DELIVER FUNDS Know say the money too much Know say the money too much Ahan ahannn With bad attitude As the wire don drop I de oh my God Elon lo lo She talk say my Burti too much Ahan Ahan. Eeee No you no fit change my mind 2am i dey zoom bye bye Where me i dey go far Shey you dey see as i dey grind Shey you dey see as i dey try Yo Me i dey zoom ahah Me i dey fly ahah See me i dey go ahah

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...