album cover
Side Chick
27
Hip-Hop/Rap
Side Chick was released on February 13, 2014 by M.E as a part of the album Side Chick - Single
album cover
Release DateFebruary 13, 2014
LabelM.E
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM60

Credits

PERFORMING ARTISTS
M.E.
M.E.
Performer
COMPOSITION & LYRICS
M.E.
M.E.
Lyrics

Lyrics

Two k for main wife
Ten k for side chick
Two k for main wife
Ten k for side chick
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
It don cast I don japka
It don cast I don japka
It don cast I don japka
It don cast I don ja kpa kpa
Baby no Dey talk chock
If I Dey house ma wife be the boss
If I komot na there I be don
Side chick she dey nack me ruff
After work nor wey she call
Tonight she wan do freaky
I say ok ma baby I go
Get something tell wify
Side chick Equipments for night
She komot ice cream and grapes
She Come dey add hot chocolate
The thing she do me make I craze
Aya ya ya ya ya aya ya ya ya ya
Ayo yo yo yo yo ayo yo yo yo yo
Two k for main wife
Ten k for side chick
Two k for main wife
Ten k for side chick
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
It don cast I don japka
It don cast I don japka
It don cast I don japka
It don cast I don ja kpa kpa
Two k for main wife
Ten k for side chick
Two k for main wife
Ten k for side chick
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
Cuz wetin side chick go do
Main wife no fit do
It don cast I don japka
It don cast I don japka
It don cast I don japka
It don cast I don ja kpa kpa
Written by: Beaven Itai Mukwizo, Ernest Mabika
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...