album cover
Dangote
5.723
Afro-Pop
Dangote adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Mavin Records tarafından 1 Eylül 2016 tarihinde yayınlandıSpotlight
album cover
AlbümSpotlight
Çıkış Tarihi1 Eylül 2016
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM123

Şarkı sözleri

[Chorus]
We dey hustle everyday
E don tey wey we don dey pray
Anything wey dem like dem say
We go make am like Dangote
We dey hustle everyday
E don tey wey we don dey pray
Anything wey dem like dem say
We go make am like Dangote
[Verse 1]
Maybe one day you go become president (Eh amen)
Say maybe one day you go become governor (Eh amen)
Ah maybe one day you go become footballer (Eh amen)
Ah maybe one day you go become minister (Eh amen)
Maybe one day you go become ritualist (God forbid)
Ah maybe one day you go become aristo (God forbid)
Ah maybe one day you go become armed robber ooo (God forbid)
Ah maybe one day you go become kidnapper ahh (God forbid)
[Chorus]
We dey hustle everyday
E don tey wey we don dey pray
Anything wey dem like dem say
We go make am like Dangote
We dey hustle everyday
E don tey wey we don dey pray
Anything wey dem like dem say
We go make am like Dangote
[Verse 2]
One day I want to make it eh (Eh amen)
I want to buy private jet o (Eh amen)
I want to drive biggy car like a Bentley o (Eh amen)
I want to be close friends with Mr. Michael Collins o (Eh amen)
Poverty is not my portion (God forbid)
Leprosy in Jesus name, never (God forbid)
Make I catch HIV is not my own o (God forbid)
In the mighty name of Jesus, I pray o (God forbid)
[Chorus]
We dey hustle everyday
E don tey wey we don dey pray
Anything wey dem like dem say
We go make am like Dangote
We dey hustle everyday
E don tey wey we don dey pray
Anything wey dem like dem say
We go make am like Dangote
[Verse 3]
We go get biggy biggy motor (Eh amen)
Anywhere we enter we get many many MOPOL (Eh amen)
They wan take photo (Eh amen)
Sweet sweet things wey dey cool for mind e go plenty o (Eh amen)
May we never run down, ohh we never run dry (God forbid)
Ooh yeah, see our family will not die (God forbid)
My eyes, your eyes, will not cry (God forbid)
God blessings will never, never tell you bye bye (God forbid)
[Chorus]
We dey hustle everyday
E don tey wey we don dey pray
Anything wey dem like dem say
We go make am like Dangote
We dey hustle everyday
E don tey wey we don dey pray
Anything wey dem like dem say
We go make am like Dangote
[Outro]
After this song, you go become Reekaditiyo
See after this song, you go love Reeky, baby o, yeah yeah
Written by: Reekado Banks
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...