Şarkı sözleri

Glory, glory oo Glory halleluyah You give me victory You give me victory o How can I repay How can I repay you Halleluyah se oo Halleluyah to you Let somebody shout halleluyah Halleluyah Amen Somebody shout hallelu o Halleluyah Amen Shebi nah you dem show the mercy o Halleluyah Amen Shebi nah you dem give the key o Halleluyah Amen Oyah pkem pkem pkem halleluyah Halleluyah Amen Oyah pkem pkem pkem halleluyah Halleluyah Amen Somebody shout halleluyah oooo Halleluyah Amen Halleluyah to Jehovah Halleluyah Amen See as Hannah's story change Don dey hustle years te Hannah pretty head to toe Anointing sef start to flow (Anointing sef start to flow) Ticky-tocky time dey go Brother sef never show Family worry friends dey worry ooo She took her worry to the Lord Wipe my tears change my story o Remove my shame ooo nana (Glory to the Lord) Brother Stephen don propose o Halleluyah Let somebody shout halleluyah Halleluyah Amen Somebody shout hallelu o Halleluyah Amen Shebi nah you dem show the mercy o Halleluyah Amen Shebi nah you dem give the key o Halleluyah Amen Oyah pkem pkem pkem halleluyah Halleluyah Amen Oyah pkem pkem pkem halleluyah Halleluyah Amen Somebody shout halleluyah oooo Halleluyah Amen Halleluyah to Jehovah Halleluyah Amen If it hadn't been for God where would I be If it hadn't been for Jehovah where would I be Angels bow before you what a mighty God Heaven and earth adore you what a mighty God Oya people people People I'd like to see o people People people Share testimony o People Of what the Lord has done for me oo People People I no fit talk am finish People Turn labour to favour He give me double honour Jehovah eh Let somebody shout halleluyah Halleluyah Amen Somebody shout hallelu o Halleluyah Amen Shebi nah you dem show the mercy o Halleluyah Amen Shebi nah you dem give the key o Halleluyah Amen Oyah pkem pkem pkem halleluyah Halleluyah Amen Oyah pkem pkem pkem halleluyah Halleluyah Amen Somebody shout halleluyah oooo Halleluyah Amen Halleluyah to Jehovah Halleluyah Amen To you I give my dance Glory halleluyah Halleluyah Halleluyah oh, halleluyah Halle halle, halleluyah Halleluyah oh, halleluyah Halle... Halleluyah Amen Oya pekem pekem pekem
Writer(s): Michael Olayinka Abdul, Patricia Nkemdilim King, Odunayo Olamide Ojo, Olugbenga Ademola Oyebola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out