album cover
Agbo
41.094
World
Agbo adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak BBNZ LIVE tarafından 13 Mart 2017 tarihinde yayınlandıAgbo - Single
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
02:10 - 02:15
Agbo geçen hafta yaklaşık 2 dakika and 10 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:10
01:45
02:10
02:25
03:15
00:00
03:41

Şarkı sözleri

El babe eeee eehh yeyeye
And if u ask around u go know say I man dun oooo
Ask your paddy sef them go tell you who I be oo eeh
See me a never go rush never go blow Ma horn ooo eeh
Am praising the father ein wey make me who a be oo
"Where can I go what can I do eehh
You are the one you are the one hallelujah e be by you." ×2
Eerh come see me now when a drop one dema run
Dee moni can't come around cosdem know Ma God be de one u dey want
U Inna life a dey jollie eehh
A fly away for the holiday Dubai next stop Jamaica tell all ala dem later
Cos u dey show me love wey e never be Alo ooo eeii
God u dey take me places a no think say a go go oo eeii
Father u dey show me love me love wey e no be alo ooo eeh
So a go raise u higher never go go low oo ooo my God
And if you ask around u go know say I man dun oooo eeii
Ask your paddy sef den go tell you who I be ooo eeii
See Me a never go rush a never go blow Ma horn ooo eeh
Am praising the father ein wey make me who a be oo eeh
"Where can I go what can I do you are the one you are the one hallelujah e be by you "×2
Kwe bo dzi agbo e nu tsor bo dzi agbo e nu tsor baa yo kaa fo)) moni Ma lala Ma bo
Ni Ma tsotso ko Ma bo Ma bo in Ma shiã fo)) le a no Ma bo mi nu fo)) baa to kaa for mo))
Cos you dey show me love wey e never be Alo ooo eeii
God u dey take me place a no think say a go go ooo eeh
Father you dey show me love wey e never be aloo oo eeh
So a go raise u higher never go go low ooo eeh Ma God
And if you ask around you go know say I man dun oooo eeii
Ask your paddy sef dem go tell you who I be oo eeh
See Me a never go rush a never go blow Ma horn ooo eeh
Am praising the father ein wey make me who a be oo eeh
"Where can I go what can I do you are the one you are the one hallelujah e be by you "×4
El babe eee ehehehe
Written by: E.L
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...