Şarkı sözleri

Ape Planet Hmm hmm Hmm Bracket le Brother Wale Yeah yeah Brother Wale, yeah (Anything go Wale) I came back from Germany I dey plan how to make a family Chai, I know say I be celebrity Sey I fit find pretty girls in one minute But I'm so so sure, I need one baby Wey look so pure, so entirely When I open up my door, I see one sweety When I ask her "Do you, do you like me"? Then she says "I do, do, brother, Wale I go be your wife, anything go Wale I do, do, brother, Wale I go be your wife, anything go Wale" This life we dey Mmm, I no dey haste Me I go check, the girl wey go be my sweetie, yeah I no send o If she's slim or she too fat, o 'Cause I'm so so sure, I need one baby Wey look so pure, so entirely When I open up my door, I see one sweetie When I ask her "Do you, do you like me"? Then she says "I do, do, brother Wale I go be your wife, anything go Wale I do, do, brother Wale I go be your wife, anything go Wale" Yeah yeah Mmm, mmm, Brother Wale Yeah, yeah Brother Wale, eh Yeah, yeah Brother Wale, yeah Anything go Wale If I ask you "You fit be my lover"? Eh If I ask you "You fit be my wife"? Eh eh Don't say no, don't say no No, no, no Chai, if I ask you "You fit come my house"? Eh eh So I go fit to show you my Papa, eh eh Don't say no, don't say no If I ask you, baby, make you just dey say "I do, do, brother Wale (brother Wale) I go be your wife, anything go Wale, eh (Brother Wale) I do, do, brother Wale (Brother Wale eh eh) I go be your wife, anything go wale eh" "I do, do, brother Wale I go be your wife, anything go wale eh I do, do, brother Wale I go be your wife, anything go Wale eh" Ooh, yeah (Anything go Wale, eh) Yeah, yeah (Anything go Wale, eh) Ooh, yeah, yeah (Any, anything go Wale, eh) Chineke meh, eh (Any, anything go Wale, eh) (Anything go Wale, eh) (Anything go Wale, eh) It's all about choice, yo (Any, anything go Wale, eh) (Any, anything go Wale, eh) Mmm, mmm
Writer(s): Ali Iheanyichukwu Obumneme, Ibe Ozioko Nwachukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out