Şarkı sözleri

Oh baby pass me your love oh like Okocha Okocha give them the lamba Genevieve o, Genevieva abegi give me your daughter Yee Soft bang bang bang bang bang Imagine say I be president o, you be my first lady Imagine say I be central bank Na your bank I go dey send money (Egweji) Emi edo you odd o Body no be firewood Makachukwu, maka God o I for like make you ma boo Imagine say I be Otedola, for your body I go spend money Imagine say I be Jay Z, girl I go make you my Beyonce Imagine say I be Runtown, I go mad over you girl Imagine say I be wizzy, shey you go follow me follow me manya manya Oh baby pass me your love oh like Okocha Okocha give them the lamba Genevieve o, Genevieva abegi give me your daughter Oh baby pass me your love oh like Okocha Okocha give them the lamba Genevieve o, Genevieva abegi give me your daughter Pass me your love, baby no dey boboru E be your body wey I see wey dey make me dey follow From Nigeria to Kampala, I never see your type nana And if you like designer nana Ngwanu take it abanana Isingbaka Odoyewu Nana eh, anything you want I go do o Isingbaka Odoyewu Nana eh, tell me wetin you need, girl I do o Imagine say I be Otedola, for your body I go spend money Imagine say I be Jay Z, girl I go make you my Beyonce Imagine say I be Runtown, I go mad over you girl Imagine say I be wizzy, shey you go follow me follow me manya manya Oh baby pass me your love oh like Okocha Okocha give them the lamba Genevieve o, Genevieva abegi give me your daughter Oh baby pass me your love oh like Okocha Okocha give them the lamba Genevieve o, Genevieva abegi give me your daughter Imagine say I be Otedola, for your body I go spend money Imagine say I be Jay Z, girl I go make you my Beyonce Imagine say I be Runtown, I go mad over you girl Imagine say I be wizzy, shey you go follow me follow me manya manya
Writer(s): John Winston Lennon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out