Şarkı sözleri

Oh oh oh oh, this is a banger I be the gendem sugar Oh baby please am begging denge po for me Awon omoge po lotun losi, but you are the only I need Just like the petrol station I dey on a queue for you (I no dey write my song o but I had to pick a pen for you) I hope and pray say you go gree for me Nitori some rich bad guys wanna take you away from me Baby girl you make me Mayan o (baby gwalamue) Baby girl you make me crazy (asalu go whine, e gwalamue) Iwo lomo to Shan, Iwo lomo to n so, Omo to Shan,, Iwo lomo to n so Iwo lomo to Shan, Omo to n so, Iwo lomo to Shan, omo to n so O na na na, oyi oyi oyi o na na na, I say o na na na oyi oyi oyi o na na na Girlie if you no gree for me you go cause emergency Run ko tete ko wa lomo family You gat me feeling o na na na (o na) Girl your beauty dey cause walaha Baby girl you make me Mayan o o(Mayan Mayan o) Baby gwalamue isa na na sa na na, baby girl you make me crazy eh Asalugo whine u gwalamue Iwo lomo to Shan, Iwo lomo to n so, Omo to Shan,, Iwo lomo to n so Iwo lomo to Shan, Omo to n so, Iwo, lomo to Shan, omo to n so Just like the petrol station I dey on a Queue for you (I no dey write my song o) But I had to pick a pen for you I be the gendem sugar, you girle, for you girle This song is for you girle, Frankie eh oshe, for you girle, gendem sugar O na na na, oyi oyi oyi o na na na, I say o na na na oyi oyi oyi o na na na Isa na na, sa na na, (Indomix) oyi oyi o isa na na sa na na Oyi oyi o, oyi oyi o eh, isa na na sa na na
Writer(s): Ricardo Naranjo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out