album cover
Coco Darlin'
album cover
Coco Darlin' adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak First Media TV Recordings tarafından 20 Haziran 2019 tarihinde yayınlandıCoco Darlin' - Single
20 Haziran 2019
FirmaFirst Media TV Recordings
DilEnglish
BPM192
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Ma baby
Your face be so pretty’o
This kind woman
She go make a man go kolo’o
You know
The thing you make a man do for you’o
Ma baby
I go fight for you’o
Baby girl I go love your melanin
Your melanin melanin skin
Baby girl I go taste your melanin
Your melanin melanin thin
Baby girl you know your melanin
Your melanin body is so sweet
I just want you to be my coco darlin'o
My Sweety'o
My Sweety'o
My Sweety'o
My Coco Darlin'o
My Sweety'o
My Sweety'o
My Sweety'o
My Coco Darlin'o
Baby girl you’re my coco darling ah
You can be my coco queen baby
You go steal my heart from me
I go love that thing you do for me
So baby you can go chop my money
You can buy anything that you want’o
Baby girl I could give you the world’o
You the only one I go love’o
Baby girl I go love your melanin
Your melanin melanin skin
Baby girl I go taste your melanin
Your melanin melanin thin
Baby girl you know your melanin
Your melanin body is so sweet
I just want you to be my coco darlin'o
Baby girl I go love your melanin
Your melanin melanin skin
Baby girl I go taste your melanin
Your melanin melanin thin
Baby girl you know your melanin
Your melanin body is so sweet
I just want you to be my coco darlin'o
My Sweety'o
My Sweety'o
My Sweety'o
My Coco Darlin'o
My Sweety'o
My Sweety'o
My Sweety'o
My Coco Darlin'o
Written by: Joshua Schmidt

Loading...