Müzik Videosu

Şurada:

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Joeboy
Joeboy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Songwriter
Otaniyen-Uwa Daniel
Otaniyen-Uwa Daniel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Killertunes
Killertunes
Producer

Şarkı sözleri

Omo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you Spend a couple couple million on you Give you loving till you say e don do Special type of feeling that I feel when I'm with you O n du n mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your whole body too I can't let you go I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love This love no be ordinary thing You suppose to be one night fling But now I don dey catch feelings I dey vex when i see you with another person Oh no I no dey concentrate no more Make we felicitate jowo Hold me tight and rub on my head baby o Make I feel alright Special type of feeling that I feel when I'm with you O n du n mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can't let you go I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love Ohemaa o as I dey call you make you answer As I dey call you make you answer As I dey call you make you I'm beginning to begin to fall in love Ohema o as I dey call you make you answer As I dey call you make you answer As I dey call you make you answer So whenever you hear this vibe I just want you to vibe with it 'Cause it's a banger Joeboy give them Joeboy give them Joe, Joe, Joeboy 'pon deck
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Joseph Akinfenwa Donus Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out