Şarkı sözleri

Lola getti work oh Entrepreneur International But na soso sleep Lola dey sleep Chima no gree open shop E say na hangover Na everyday oga dey shayo Dem say Simi why you too dey complain Tomorrow dey, forget today eh eh oh Igba o b'owo fun anybody laye Gbo temi o araye o Time na money (oh selense) Time na life oh (oh oh oh selense) Time dey run oh dey run oh Use am well (oh selense) Time is precious (oh oh selense) Every second oh (oh oh oh selense) Time na gift oh oh oh oh Use am well oh selense My Sheri Sherifa baby O ni forever twenty-one Before she know o o pe thirty (O sherikoko) She no do the tin wey she want to do Sheri alakori o Na so so procrastination o Dem say Simi why you too dey complain Tomorrow dey, forget today eh eh yi o Igba o b'owo fun anybody laye (fun anybody laye) Gbo temi o araye o Time na money (oh selense) Time na life oh (oh oh oh selense) Time dey run oh dey run oh Use am well (oh selense) Time is precious (oh oh selense) Every second oh (oh oh oh selense) Time na gift oh oh oh oh Use am well oh selense Asiko laye o K'o fe san jaye (oh selense) Time no go cut E no go stop oh oh oh oh (oh oh oh selense) Make you tell Sarafina Johnny and Sikiratu (oh oh selense) Make you tell Philomina Use am well (oh selense)
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Simisola Ogunleye, Victor Tareware Kpoudosu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out