album cover
Mighty
18
Alternative
Mighty adlı parça albümünün bir parçası olarak 1141595 Records DK tarafından 30 Ocak 2020 tarihinde yayınlandıMighty - Single
album cover
Çıkış Tarihi30 Ocak 2020
Firma1141595 Records DK
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM100

Krediler

COMPOSITION & LYRICS
Daniel Oche Emaikwu
Daniel Oche Emaikwu
Songwriter

Şarkı sözleri

Mighty mighty mighty
Almighty mighty God Oh
Mighty
Mighty mighty
Almighty mighty
Okay
Our hustle no be in vain
Mighty Mighty God o
We no go beg before we make our name
Mighty mighty God o
Touch screen Dey make dem Loose touch
Steady on the grind
The boy is top notch
Do wetin you sabi
My guy no lose guard
Cos when your show stop
Na there somebody start
Oya
Mighty mighty mighty
Almighty mighty God Oh
Mighty
Mighty mighty
Almighty mighty
The money show
Different people calling
Family Dey call
My baby need me
I can't kill myself
I change my settings
On default now
Dem no Dey see me
Oya
Bad belle go die die die
See ma people
Dem Dey try
Dem Dey try
No be lie lie lie
You no fit use ur money do Me demo o
Almighty me joy on a daily o
Almighty
Mighty bless you o
Mighty bless me o
Almighty bless u
Mighty mighty mighty
Almighty mighty God Oh
Mighty
Mighty mighty
Almighty mighty
Written by: Daniel Oche Emaikwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...