Şarkı sözleri

Aye Aye Aye ye It's Friday night and I wan chill Hit my mans to come hang with me Baby fine let's get drunk tonight No no no this round is on me See this party We go dey inside And you'll be rocking me on the low Cus I can never do you wrong Kama jaiye lo Bring some Arizona today And I Dey like the way you whine that waist Dey make me craze I just want a taste And I Dey gbadun this your vibe Oya baby o no go dey form, no dey cacu o Make you dey dance to my Gbedu o Oja mi laya bo n se redi o redi o Oya baby o no go dey form no dey cacu She say she sabi the zanku o Me sef I sabi the gbeku o gbeku o This your love got me wanting some more It's not enough girl I'm longing for more Oya pade mi ni isale baby Show me love ragabomi I'll be your man tonight Shey you go be my lady Kama jaiye lo Bring some Arizona today And I Dey like the way you whine that waist Dey make me craze I just want a taste And I Dey gbadun this your vibe Oya baby o no go dey form, no dey cacu o Make you dey dance to my Gbedu o Oja mi laya bo n se redi o redi o Oya baby o no go dey form no dey cacu o She say she sabi the zanku o Me sef I sabi the gbeku o gbeku o Ah isale ni ijo wa Mo fe no e dollar Fe no e pounds Baby ah isale ni ijo wa Mo fe no e dollar Fe no e pounds Aye Aye Aye ye Aye Aye Aye ye Aye Aye Aye ye Aye Aye Aye ye And I Dey like the way you whine that waist Dey make me craze I just want a taste And I Dey gbadun this your vibe Oya baby o no go dey form, no dey cacu o Make you dey dance to my Gbedu o Oja mi laya bo n se redi o redi o Oya baby o no go dey form no dey cacu She say she sabi the zanku o Me sef I sabi the gbeku o gbeku o
Writer(s): Adeyemi Victor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out