Müzik Videosu

Şurada:

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Ebere
Ebere
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Priscilla Ebere Kumolu
Priscilla Ebere Kumolu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Laurent Sayz
Laurent Sayz
Producer

Şarkı sözleri

Your love dey make me korin korin E dey make my headi turning turning E dey make me want to singing singing E dey sweet me passi kulikuli Your loving no be mai mai E dey do me likei honey honey You dey show me plenty loving loving Wey dey make me wanto korin korin O my God You're my honey You're my sweet sugar pie Loving you me never sorry No be lie no be story The kind love wey show me I no go lie e dey high me Everybody just dey ask me Wetin I chop wey dey sweet me I no mind to dey carry Jedi Agbo Jedi no dey cure my sick Loving you just dey make me wanto sing Your love dey make me korin korin E dey make my headi turning turning E dey make me want to singing singing E dey sweet me passi kulikuli Your loving no be mai mai E dey do me likei honey honey You dey show me plenty loving loving Wey dey make me wanto korin korin Devil say I go falter Say na just time matter But your love no be water E no dey melt like butter In you I live and have my being By your Spirit I am living Father son and Holy Spirit You're the one that I am flaunting Even in my resume Loving you na my hobby Everybody just dey wonder But I tell them say Your love dey make me korin korin E dey make my headi turning turning E dey make me want to singing singing E dey sweet me passi kulikuli Your loving no be mai mai E dey do me likei honey honey You dey show me plenty loving loving Wey dey make me wanto korin korin Who God has blessed on earth There's no man who can curse him More than my earthly father You show me love more than I can fathom Your love dey make me (Korin korin) Make my headi (Turning turning) Make me wanto (Singing singing) Sweet me passi (Kuli kuli) Your loving no be (Mai mai) Do me likei (Honey Honey) Show me plenty (Loving loving) Make me want to (Korin korin) Your love dey make o(Korin korin) Make my headi eee (Turning turning) Make me wanto sing o (Singing singing) Sweet me passi kuli yaaah (Kuli kuli) E no be (Mai mai) Do me likei honey eh (Honey Honey) Show me plenty loving (Loving loving) Ooo Jesus, hah (Korin korin) You do me good, you do me fine (Korin korin) You do me well (Turning turning) Lord I'm so grateful (Singing singing) You are so faithful (Kuli kuli) Lord i cannot tell it all (Mai mai) For my life you gave it all (Honey Honey) Oh my Lord o (Loving loving) Why you love me so (Korin korin) Ooo (korin korin) Oh my (Turning turning) Jesus (Singing singing) You are so good (Kuli kuli) To mee (Mai mai) All my life (Honey Honey) I'm grateful (Loving loving) Korin korin Korin korin
Writer(s): Priscilla Kumolu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out