album cover
Focus
535.231
Music
Focus adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Banku Music Under Exclusive License to emPawa Africa Limited tarafından 4 Şubat 2021 tarihinde yayınlandıSomewhere Between Beauty & Magic
album cover
En Popüler
Geçtiğimiz 7 Gün
00:10 - 00:15
Focus geçen hafta yaklaşık 10 saniye civarında en sık keşfedilen şarkı oldu
00:00
00:05
00:10
00:20
00:25
00:30
00:45
00:55
01:10
01:15
01:25
01:30
01:35
01:40
02:15
00:00
02:33

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Joeboy
Joeboy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
John Kwesi Dosunmu-Mensah
John Kwesi Dosunmu-Mensah
Songwriter
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MOG
MOG
Producer

Şarkı sözleri

[Intro]
O! no, no, ye-yeye
[Verse 1]
Focus, see me I dey try focus
Girl, na you dey scatter my thinking o, and I no dey know wassup
Sey you for let me know, wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time
[PreChorus]
Say you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I'm the one you want
Say you no need to dey buga, no, no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I'm the one you want
[Chorus]
Tori mọti, mọti, mọti, mọti, mọti, mọti
Mo ti ṣayo
You driving me crazy
I'm feeling so lazy
Tori mọti, mọti, mọti, mọti, mọti, mọti
Mọti, baby
You driving me crazy
I'm feeling so lazy, yeah
[Verse 2]
To like person no be crime
And if you like person show your sign
I know sey I be player those times
Oh no
[Verse 3]
Sey you for let me know, wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time, ah
[PreChorus]
Say you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I'm the one you want
Say you no need to dey buga, no, no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I'm the one you want
[Chorus]
Tori mọti, mọti, mọti, mọti, mọti, mọti
Mo ti ṣayo
You driving me crazy
I'm feeling so lazy
Tori mọti, mọti, mọti, mọti, mọti, mọti
Mọti, baby
You driving me crazy
I'm feeling so lazy
[Refrain]
To like person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time, ah
Written by: Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus, John Kwesi Dosunmu-Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...