Şarkı sözleri

6Pin Chadaboi Honssanna 4x Honssanna 4x Verse1 Mercy for the boys Blessing for the boys Blessing for the girls wey dey try to dey buckle up Yeah God i no get Abraham as father I no get Isaac I don do many song still i never blow If i no make am for here Wetin i gain for life As a first son many things dey my head Many youths hustling Oluwa gbam torch ka onu kwuru njo nwe kwuo nma Chorus If you no bless me today Hunger go kill me Anywhere you go i swear I will follow you The suffer too bad ooooo Ahh yeee Owu dey blow boys Ahh yeee Mama dey cry oh Ahh yeee No food to chop oh lord Ahh yeee Verse2 Baba God Make i talk to you one and one You see this matter E don taya i just dey wonder why Time dey go Man just dey go slow The one wey the pain Na hunger wey no get hope Onye nka nma Akolam onu Cause i never pick up Onye nka nma Achiala'm ochi Cause i never blow How man go dey I no fit pay bill How man go dey E no dey pick any control How man go dey E no dey fit feed him family Obuzi ife emere eme Oluwa cancel am How man go hustle Baboon go dey chop Ay I wanna pull up in a limo Then i say hi to my haters Chorus If you no bless me today Hunger go kill me Anywhere you go i swear I will follow you The suffer too bad ooooo Ahh yeee Owu dey blow boys Ahh yeee Mama dey cry oh Ahh yeee No food to chop oh lord Ahh yeee Verse3 Witche, witche We go banned dem all Nmuo ita afufu rie okpukpu I cancel am Akum Efula I wanna be the first Never be the last Bless me never leave me the same Chukwu ekwela nwere Oba rio Nni Chukwu ekwela ka ubiam Uwa'a gbuo'm Owu sa gi nwanne imara ife Agbusi gba-gi n'aa imara akor Eh If you no broke You know go no how e dey pain Chorus 2x If you no bless me today Hunger go kill me Anywhere you go i swear I will follow you The suffer too bad ooooo Ahh yeee Owu dey blow boys Ahh yeee Mama dey cry oh Ahh yeee No food to chop oh lord Ahh yeee Honssanna 4x Honssanna 4x Yeah 6Pin Chadaboi Woo To all my hustle niggas out there Keep doing the right thing men Oluwa go bless you For sure Do the right thing And leave the rest for God Ghetto gospel
Writer(s): Comrade Izuchukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out