Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Alpha P
Alpha P
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Alpha P
Alpha P
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Killertunes
Killertunes
Producer
Gem Uduma
Gem Uduma
Mixing Engineer

Şarkı sözleri

Baby oh no Baby oh no Come take my soul Hmm-hmm Would you love someone like me, my girl? Wey no get any money But, I go treat you well Oya bebe Would you love someone like me, my girl? Wey no go give you problem But, go fit solve your problems, ahh Hold on Tell me wetin me I no go do, for love Many thing you tell me I go do, full stop Big money, me I no fit do Oh no baby Just call Anytime I dey available True love No be by money we go dey prove No run Baby, why you wanna do me so? oh Baby oh no Baby oh no, oh Where you wan go? Come take my soul Baby oh no Baby oh no, oh Where you wan go? Come take my soul Where the green light goes That's where my lady she go-go She no go suffer for me oh Abi na lovin' she go chop? And all the people they don't know That I've been waitin' on the road I no know wetin do me oh Wey turn me to full mumu Oh yeah-yeah, I'm in trouble Hold on Tell me wetin me I no go do, for love Many thing you tell me I go do, full stop Big money, me I no fit do Oh no baby Just, just call Anytime I dey available True love No be by money we go dey prove No run Baby why you wanna do me so? oh Baby oh no Baby oh no, oh Where you wan go? Come take my soul Baby oh no Baby oh no, oh Where you wan go? Come take my soul oh Oh no
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Princewill Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out