Şarkı sözleri

Oh no, oh whoa, whoa, whoa Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah When I'm looking at the mirror All I see is me All my imperfection and my insecurities I just wanna fly, thinking in my mind With everything around me, how do I survive? I want, great for me Friends and my family Even though I hear say Na all man for himself I just wanna get it with everyone here Aye o le o, aye o le Heard so many times o When I was a kid Now wey I don grow Omo, no be so e be, gat to hustle for myself 'Cause I wanna be a king So I motivate myself o Motivate myself o 'Cause nobody go dey If money no dey Nobody go dey if raba no dey If raba no dey, yeah I motivate myself o Motivate myself o 'Cause nobody go dey If money no dey Nobody go dey if raba no dey If raba no dey, yeah Man go hustle 'til thy kingdom come If you no ball, dem go say, "No be sure boy" Make Nkechi no get belle Gats dey use comdom 'Cause na person wey get money, na him dey do convoy Aye o le o, aye o le Heard so many times o When I was a kid Now wey I don grow Omo, no be so e be, you gats to hustle for yourself If you wanna be a king So motivate yourself o Motivate yourself 'Cause nobody go dey If money no dey Nobody go dey if raba no dey If raba no dey, yeah Motivate yourself o Motivate yourself o 'Cause nobody go dey If money no dey Nobody go dey if raba no dey If raba no dey, yeah
Writer(s): Kehinde Olasunkanmi Alabi, Brian Okorie, Alexander Adewunmi Adelabu, Solomon Christopher Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out