album cover

Gbewa

6.680World2020
album cover
Gbewa adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Divizzion tarafından 9 Haziran 2020 tarihinde yayınlandıGbewa - Single
Yayın Tarihi9 Haziran 2020
FirmaDivizzion
DilEnglish
BPM111
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Dunno dunno dunno dunno
Crayboyashi
Dun dun
Oya Shalewa Gbewa o
This your love e go Killy person
Shey you know you be lepa o
The kind one wey go wound person
Arewa are you from jigawa
This your back e go Killy person
Infact I won be your Superman o
For my town I dey save person
Why you do me like this dumebi
Why why why
I don kolo for this your body
Why why why
Why you do me like this dumebiii
Ooohh dumebi
I don kolo for this your body
Why why why
Oya Shalewa Gbewa o
This your love e go Killy person
Shey you know you be lepa o
The kind one wey go wound person
Arewa are you from jigawa
This your back e go Killy person
Infact I won be your Superman
For my town I dey save person
Comment tu t'appelle
Comment tu t'appelle pel pelle pelle
Ah iwo ni mo fefefe
Me I no dey play tete
Iwo ni mo fefefe
Sarewa tete
Baby your love na kpakamishii
Make I give you love on a regular
On a regular
Why you do me like this dumebi
Why why why
I don kolo for this your body
Why why why
Why you do me like this dumebiii
Ooohh dumebi
I don kolo for this your body
Why why why
Oya Shalewa Gbewa o
This your love e go Killy person
Shey you know you be lepa o
The kind one wey go wound person
Arewa are you from jigawa
This your back e go Killy person
Infact I won be your Superman
For my town I dey save person
Ovavavava
Written by: Oyedapo David Fowowe

Shazam Alt Bilgi

Dil seç:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Bizi Takip Edin

Loading...