Şarkı sözleri

Make I see your, make I see your left leg go like Kpanla asap Ready and kpanla asap No dull oo kpanla asap It's B2 babe Make I see your left leg go like Kpanla asap (kpanla) Ready and kpanla asap (kpanla, kpanla) No dull oo Kpanla asap (Kpanla) Ready and kpanla (Dope nation) E no dey matter your gender o (kpanla) We no dey wait till December o (kpanla) Only vibe we dey vibe We we no dey mind We dey cool temper ooh (kpanla) See where we dey we base We touch o Be like say we dey craze No food for the man wey be lazy So if you dey chale Make I see your left leg go like Kpanla asap Ready and kpanla asap No dull oo kpanla asap Ready and kpanla Make I see your left leg go like Kpanla asap (kpanla) Ready and kpanla asap (kpanla, kpanla) No dull oo kpanla asap (kpanla) Ready and kpanla Make I see your left leg go like (kpanla) New vibe chale, boo sef You no dey feel am ending, you sef You see we no go introduce sef Just add your swagger chale and give me the two step Dope boys on the loose We start dey dirty wanna body like we dey booze sef If you be the shy type you for come make we search dough All you dey need is one (kpanla) Everybody, every person Every paddy, every cousin This one e be heavy session you just for dey bab Every season,we been killing every Every city we been healing see the kiddies no hard feelings You for bend like you get some chow (kpoaa) Ke kpo ke kpo (kpoaa) Put your hand for the side Hami freestyle Make I see your left leg go like Kpanla asap Ready and kpanla asap No dull oo kpanla asap Ready and kpanla Make I see your left leg go like Kpanla asap (kpanla) Ready and kpanla asap (kpanla, kpanla) No dull oo kpanla asap (kpanla) Ready and Kpanla Make I see your left leg go like E no dey matter your gender o (kpanla) We no dey wait till December o Only vibe we dey vibe We we no dey mind We dey cool temper ooh (kpanla) See where we dey we base We touch o Be like say we dey craze No food for the man wey be lazy So if you dey chale Make I see your left leg go like Kpanla asap Ready and kpanla asap No dull oo kpanla asap Ready and kpanla Make I see your left leg go like Kpanla asap (kpanla) Ready and kpanla asap (kpanla, kpanla) No dull oo kpanla asap (kpanla) Ready and kpanla Make I see your left leg go like kpanla (kpanla, kpanla) Go like kpanla Make, make, make I see your left leg go like kpanla (kpanla)
Writer(s): Tony Boafo, Michael Boafo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out