Şarkı sözleri

Shout out to the girls wey sabi oh (wey sabi oh) (Banga) Sirabati tu Classical boy (Ooh, ooh-ooh) (Ooh, ooh-ooh, ooh-ooh, ooh) Dangerous, yeah She's of the world, she bad, no cap, I'm serious Woah, oh-oh Her body super marvelous, yeah She fine pass all the girls wey you see, that's on period (oh, oh-ohh, oh) Hmm, yeah Or make I pull over? (pull oh) She tell me say make I pull over (pull oh, pull oh) Or make I dey under? (dey under) She go like dey on top, make I dey under (dey un', dey un') Or make I pull oh? (pull oh) She tell me say make I come over (come over) Or make I pull over? (pull oh) Pull over, pull over I swear e sure for you (for you) Shout out to the girls wey sabi oh (wey sabi oh) Mm-mm, insurance cover you ('ver you) 'Cause wahala, I dey for you I dey for you Yeah-yeah There is somethin' about with the way she twists and whine (whine) My life dey on the line 'Cause her body tickin' like a time bomb, yeah-yeah oh She ain't gat time for loving (loving, love) She dey fire down on a daily If you catch feelings, I'm sorry (loving, love) Hmm, I'm sorry (chii) (Banga) Or make I pull over? (pull oh) She tell me say make I pull over (pull oh, pull oh) Or make I dey under? (dey under) She go like dey on top, make I dey under (dey un', dey un') Or make I pull oh? (pull oh) She tell me say make I come over (come over) Or make I pull over? (pull oh) Pull over, pull over I swear e sure for you (for you) Shout out to the girls wey sabi oh (wey sabi oh) Mm-mm, insurance cover you ('ver you) 'Cause wahala, I dey for you I dey for you (Bang') Or make I pull over? Or make I dey under? (Banga) Or make I pull over? Or make I pull over? (Sweetboy Jayyy)
Writer(s): Tolulope Ajayi, Adeola Olawale Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out