album cover
Rollam
album cover
Rollam adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Protect Artist Entertainment tarafından 18 Mayıs 2022 tarihinde yayınlandıAfrolypso - EP
Yayın Tarihi18 Mayıs 2022
FirmaProtect Artist Entertainment
BPM109
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

As I see ukwu, I want to faint oh
The way she dance, indicate oh
She say make I come jụkwaa ese ya o, nah nah
Make I no dey hesitate oh
She say oya, oya, oya
Oya, grab am for ukwu nke shara mbara
Ngwanụ, hollam, rollam, hollam
Oya, hollam make we go Gwagwalada (Hollam and rollam)
Baby roll your waist like rollercoaster (Hollam and rollam)
Make you no go look dem, make we dancia (Hollam and rollam)
Make you tell them say, you come from Africa (Hollam and rollam)
It's a mechanical dance of our land
She tell me say her name be Cynthia oh
Before I say, o yipụkwa efe ya oo
But, I no wan implicate oh, nah nah (Chai!)
This is getting complicate oh
She say oya, oya, oya
Oya, grab am for ukwu nke shara mbara
Ngwanụ, hollam, rollam, hollam
Oya, hollam make we go Gwagwalada (Hollam and rollam)
Baby roll your waist like rollercoaster (Hollam and rollam)
Make you no go look dem, make we dancia (Hollam and rollam)
Make you tell them say, you come from Africa (Hollam and rollam)
It's a mechanical dance of our land (Hollam and rollam)
Baby roll your waist like rollercoaster (Hollam and rollam)
Make you no go look dem, make we dancia (Hollam and rollam)
Make you tell them say, you come from Africa (Hollam and rollam)
It's a mechanical dance of our land
She say oya, oya, oya
Oya, grab am for ukwu nke shara mbara
Ngwanụ, hollam, rollam, hollam
Oya, hollam make we go Gwagwalada
Hollam, rollam
Hollam, rollam
Written by: Matthew Mbadi

Loading...