album cover
Billion Van
15
World
Billion Van adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak BrainBoy tarafından 16 Temmuz 2021 tarihinde yayınlandıBillion Van - Single
album cover
Çıkış Tarihi16 Temmuz 2021
FirmaBrainBoy
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM101

Krediler

PERFORMING ARTISTS
BrainBoy
BrainBoy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kwaateng Blessing
Kwaateng Blessing
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Neston
Neston
Producer, Mixing Engineer

Şarkı sözleri

Ahya Ahya Ahyayaya ehn
Omo ye ya ya ya
Olo olo olololo ehh
Otun wa jin koto
Ahya Ahya Ahyayaya ehn
BadBoyBrain o ya ya ya
Olo olo olololo
Ah Brainboy omo ye jin koto
I no go chop and tell
Cos your body o correct oo
I no dey get myself (self)
Anytime i dey ur doormoth oo
Forget about the other girls (girls)
Dem just wanna collect oo
Je ka lo faraway
Where nobody go regret oo
Let's be like bonnie and clyde (bonnie bonnie)
Wey nobody forget oo
But as for me and you
Forever connect yoyo
I fall you oo
Like a million times
I come for you
With a Billion Van
I fall you
Like a million times
I come for you
With a Billion Van
Ahya Ahya Ahyayaya eh
BadBoyBrain o ya ya ya
Olo olo olololo
Ah BrainBoy omo ye jin koto
All of the boys go say ahh
After me don collect oo
Dem go say open way
For them to connect oo
(Make dem leave us) ah
Dem dem no fit connect
Cos am the only one
Wey no need no concept ooo
Yeba
I fall you oo
Like a million times
I come for you
With a Billion Van
I fall you
Like a million times
I come for you
With a Billion Van
Ahya Ahya Ahyayaya eh
BadBoyBrain o ya ya ya
Olo olo olololo
Ah BrainBoy omo ye jin koto
Ahya Ahya Ahyayaya eh
BadBoyBrain o ya ya ya
Olo olo olololo
Ah BrainBoy omo ye jin koto
Written by: Kwaateng Blessing
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...