album cover
Roll Up
album cover
Roll Up adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Ice Nation tarafından 26 Mayıs 2022 tarihinde yayınlandıRoll Up - Single
26 Mayıs 2022
FirmaIce Nation
DilEnglish
BPM
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Şarkı sözleri

Positive energy na Watin I need to dey go up
Anything I do you dey lock up
So if I see you for road I go roll up
Ye ye ye
My girl wake up if you get a guy wey dey mess up
Anything em do na turn off make you leave that guy make you jappa
Yeyeye
Positive energy oh na Watin I need to dey go up oh
Anything I do you dey lock up oh
So if I see you for road I go roll up
Ye ye ye
My guy wake up oh if you get a girl wey dey mess up oh
Anything she do na turn off oh make you leave that girl make you jappa
Yeyeye
Verse 1
Mi nor fit trade my peace
Bad energy fi delete
Shey na me you wan colobi
Egba mi
I don I don japa comot
Before you lick me like Tom Tom
Dey your mansion get conduct
Ride alone sometimes e too sure
Anything wey dey try put me down I deviate
Coz I’m a lighter
I been giving them giving them ohh
Positive energy na Watin I need to dey go up
Anything I do you dey lock up
So if I see you for road I go roll up
Ye ye ye
My girl wake up if you get a guy wey dey mess up
Anything em do na turn off make you leave that guy make you jappa
Yeyeye
Positive energy oh na Watin I need to dey go up oh
Anything I do you dey lock up oh
So if I see you for road I go roll up
Ye ye ye
My guy wake up oh if you get a girl wey dey mess up oh
Anything she do na turn off oh make you leave that girl make you jappa
Yeyeye
Verse 2
If you’re grinding and you nor get e peace
No matter the money eeee
The life nor go sweet eetttt
I don I don japa comot
Before you lick me like Tom Tom
Dey your mansion get conduct
Ride alone sometimes e too sure
Anything wey dey try put me down I deviate
Coz I’m a lighter
I been giving them giving them ohh
Positive energy na Watin I need to dey go up
Anything I do you dey lock up
So if I see you for road I go roll up
Ye ye ye
My girl wake up if you get a guy wey dey mess up
Anything em do na turn off make you leave that guy make you jappa
Yeyeye
Positive energy oh na Watin I need to dey go up oh
Anything I do you dey lock up oh
So if I see you for road I go roll up
Ye ye ye
Written by: Samson Ebosetale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...