album cover
Manquant
album cover
Manquant adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Dark Kontinent tarafından 24 Haziran 2022 tarihinde yayınlandıJadia - EP
24 Haziran 2022
FirmaDark Kontinent
DilEnglish
BPM119
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

As i enter for club i buy my one mimbo sey i want for charge ( i want for charge)
I drag me my chair, i shidon for down i order trente-trois (bien glacé)
Paripompom pari pampam
The girls dem di eye me, paddymen dem di look me
Dem be feeling insecure
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
i juh want drink my charge
I juh want hear my fine
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
I no want vex me man
I juh want flex my mind
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
i juh want drink my charge
I juh want hear my fine
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
I no want vex me man
I juh want flex my mind
As the pache di progress, the mimbo di add and ma mendem di join (my mendem de join)
The chick dem for quartier wey dey cam holiday dey cam for enjoy
Aseh heineken dey? (heineken dey? )
Aseh Orijin dey ? (bien clace!)
Give dem dat kind kinda glacé wey dem di moveam for birthday (yeah yeah)
As i want di turn my eye
Dat nga still di eye me
E shidon with yi guy but di cut cut me eye like na film
Me sef i feel some way? (wooah)
Temptation di survey? (wooah)
Le petit était centré na why that the chick be di check how for gérer
I be di deny me (Na yi weh)
I be di deny me (Na yi weh)
Nayi start smile with me
Nayi start smile with me
I be di deny me (Na yi weh)
I be di deny me (Na yi weh)
Na yi start cut me eye
Na yi start flash me style
I be di deny me (Na yi weh)
I be di deny me (Na yi weh)
Nayi start smile with me
Nayi start smile with me
I be di deny me (Na yi weh)
I be di deny me (Na yi weh)
Na yi start cut me eye
Na yi start flash me style
As the party dey halfway, i wukop for piss (yeye)
As I enter dat couloir, i wise say some mendem don caler di kiss
Aseh na man and na man? (na man and na man)? Or na man and na woman? (na man and na chick?)
Na woman and woman? Di mimbo don casser my mind (Ye ye)
I gerer my dossier then comot di pullup my belt for di shake
I look for my left some person stand for dey with some familiar shape
Na that chick for VIP, that chick wey e di eye me (eh eh)
E drag me for corner then e slide yi two hand dem behind me
I be di deny me (Na yi weh)
I be di deny me (Na yi weh)
Nayi start smile with me
Nayi start smile with me
I be di deny me (Na yi weh)
I be di deny me (Na yi weh)
Na yi start cut me eye
Na yi start flash me style
I be di deny me (Na yi weh)
I be di deny me (Na yi weh)
Nayi start smile with me
Nayi start smile with me
I be di deny me (Na yi weh)
I be di deny me (Na yi weh)
Na yi start cut me eye
Na yi start flash me style
Na so e drag me for outside (woah)
We enter some backside
Ele touching and smooching e show sey ya man be don really high
Je vai te faire voyager
Yi hand di trong like na maçon
Na for that moment wey e tok for my ear sey “je suis un garçon “
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh ( Na yi weh)
I don enter shock oh
I don enter work oh
I be di deny me oh (Na yi weh)
I be di deny me oh (Na yi weh)
Madam go kill me today
Madam go leave me today
Written by: Amdi Apiseh, Wan Shey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...