Müzik Videosu

Krediler

PERFORMING ARTISTS
King Promise
King Promise
Vocals
Patoranking
Patoranking
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
King Promise
King Promise
Songwriter
Tevin Plaate
Tevin Plaate
Songwriter
Pantrick Nnaemeka Okorie
Pantrick Nnaemeka Okorie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spanker
Spanker
Producer
Chopz
Chopz
Mixing Engineer

Şarkı sözleri

You know how the thing go King, king Promise Alongside, yeah No, na-na, no-na-na (Patoranking mi dey here) (Spanky) WhaYaSay? More money, more money, chale and enjoyment I dey chop life regardless 'Cause trouble never get no honey More money, more money, chale and enjoyment I dey chop life regardless 'Cause trouble never get no honey Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy Me, I get my content again, ayy Mi no come to play, ayy Sexy girls dem sing my name Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy Me, I get my content again, ayy Mi no come to play, ayy Yeah-yeah, yeah Over o We dey ball like Drogba o We going up, never go down o And we stay fly, never sober oh, ayy-ayy Pull up in the Rover o Make the girl dem wanna go mad o Pull up in a G-wagy oh my o Make your girlfriend wanna follow back home, ay-ay-ayy Chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so o Mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na-na naa Feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ Kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah-ahh ay-ay More money, more money, chale and enjoyment I dey chop life with regardless 'Cause trouble never get no honey More money, more money Chale and enjoyment (enjoyment) I dey chop life with regardless (regardless) 'Cause trouble never get no honey Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy Me, I get my content again, ayy Mi no come to play, ayy Sexy girls dem sing my name Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy Me, I get my content again, ayy Say mi no come to dey play, ayy, oh na I no know wetin I go do o Jehovah bless me, I no fumble You know mi fire can't cool o Any time I walk,I no ever stumble And any time wey we come through You go see wetin money don do You talk say you be bad man But you no bad reach Shatta Bandle You talkin'-talkin' too much but oomale (oomale) Any time you hear, you go saare Na the money long from Lagos to Tamale And they con make inna mi host Adewale (Adewale) Ah-yeah, different post, different style Different clothes, different flight Oh, high and high, oh, seen the sky Different days, different cars Shine with the stars Money, money, money is all I see More money, more money, chale and enjoyment I dey chop life regardless 'Cause trouble never get no honey More money, more money, chale and enjoyment I dey chop life regardless 'Cause trouble never get no honey Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy Me I get my content again, ayy Mi no come to play, ayy Sexy girls dem sing my name Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy Me, I get my content again, ayy So, mi no come to play, ayy, oh, na
Writer(s): Tevin Plaate, Patrick Okorie, Gregory Newman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out