album cover
Elevate (Remix)
51.075
World
Elevate (Remix) adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Zero Panic / Dvpper Music tarafından 8 Mayıs 2022 tarihinde yayınlandıTrench Kid
album cover
Çıkış Tarihi8 Mayıs 2022
FirmaZero Panic / Dvpper Music
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM139

Şarkı sözleri

[Intro]
Shmurda, Ranking
Badman rhedi
Balloranking
[Verse 1]
Early wey mi wake
I go down on my knees
And I pray for my needs (Pray for my needs)
Jah listen to my heart, amen to my prayer as I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I wan take do am, but me never forfeit
'Cause I know say wetin God no fit do no dey exist (O yeah)
[Verse 2]
So I'm not in haste, I been dey wait
It's been a while, I been dey meditate (Meditate)
I know say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon say the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late o
[Verse 3]
You see me for the TV you won tell me baby hi
She see Aston Martin, Bugatti for mi yard
You know me, I stand ten toes on my grind
Even when I'm down, my liquor take me high, yeah, yeah
[Verse 4]
I been dey calculate
Everyday I just dey meditate
Many days I remember the pains
Be like say I don dey go insane
[Verse 5]
Say amen to my prayer make e no dey late
No don doubt, me talk oolon gist, malo
So me go fi tell dem make dem no dey underrate
Talk my gist, talk my gist, I know you wanna chill
Oolon gist
Even when me know say the journey long
No don doubt, me talk oolon gist, malo
Talk my gist, talk my gist, I know you wanna chill
[Verse 6]
So I'm not in haste, I been dey wait
It's been a while, I be dey meditate (Meditate)
I know say me I go elevate
So me go fit tell dem make dem no dey underrate
Very soon sey the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late o
[Verse 7]
Early wey mi wake
I go down on my knees
And I pray for my needs (Pray for my needs)
Jah listen to my heart, amen to my prayer as I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I wan take do am but me never forfeit
'Cause I know say wetin God no fit do no dey exist (O yeah)
[Verse 8]
So I'm not in haste, I been dey wait
Very soon say the boy go elevate
Say amen to my prayer make e no dey late
[Outro]
Oolon gist
No don doubt, me talk oolon gist, malo
Talk my gist, talk my gist, I know you wanna chill
Written by: Balloranking, Bella Shmurda
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...