Şarkı sözleri

As you enter the matter wololom This kind of blessings wey you give me Gbojogbom Your goodness and mercy shey na me dey follow go What about the favour it ogologo As i come to shout Halle o If no be for you tell me where i for dey o This kind of love me I never see I say This kind of love me I never see I say me I want to shout o Pariwo o Me I want to Pariwo o Abeg leave me make i shout o Pariwo o Ololo lololo Me I want to Pariwo o Abeg me I want to shout o Pariwo o Ehhhhhhhhhh Tadadiditadadi Eh As you enter the matter wololom This kind of blessings wey you give me gbojogbom Your goodness and mercy shey na me dey follow go What about the favour it ogologo As i come to shout Halle o If no be for you tell me where i for dey o This kind of love me I never see I say This kind of love me I never see I say me I want to shout o Pariwo o Me I want to Pariwo o Abeg leave me make i shout o Pariwo o Ololo lololo Me I want to Pariwo o Abeg me I want to shout o Pariwo o See bros no the way Man's got no chill omo my father dey I'm the light of the world no be faraday E gave me the daily bread and make sure say akara dey You know my father way He's straight to the point no paraboulate From the very day I place my focus on calvary I discover say na dia the raba dey Right now plenty money for the pocket Plenty oil for my head I'm feeling like a bole Me I no go off na your wifi wey I connect And e be like say na me be number one for the budget You bless me I cannot deny Forward ever coz i play number 9 And it's all because of you Everybody as you enter the matter let's go As you enter the matter wololom (One time) This kind of blessings wey you give me gbojogbom Your goodness and mercy shey na me dey follow go What about the favour it ogologo As i come to shout Halle o If no be for you tell me where i for dey o This kind of love me I never see I say This kind of love me I never see I say me I want to olololo Pariwo o Me I want to Pariwo o Abeg leave me make i shout o Pariwo o Ololo lololo Me I want to Pariwo o Abeg me I want to shout o Pariwo o I dey see your hand for my body o Naw my life don dey sweet like honey o From the very day you enter my life everything bright Everybody don dey call me sunny o I dey see your hand for my body o Naw my life don dey sweet like honey o From the very day you enter my life everything bright Everybody don dey call me sunny o See as i dey fine fine See as i soft and dey shine shine I say my God dey work no be lie lie And when this people talk them dey lie lie Ahhh nor be moi moi When we say we hot no be kai kai Na the grace of God wey dey high high If you get beef with us shey you go fry fry You bless me I cannot deny You bless me I cannot deny As you enter the matter say As you enter the matter wololom This kind of blessings wey you give me gbojogbom Your goodness and mercy shey na me dey follow go What about the favour it's ogologo As i come to shout Halle o If no be for you tell me where i for dey o This kind of love me I never see I say This kind of love me I never see I say me I want to shout o Pariwo o Me I want to Pariwo o Abeg leave me make i shout o Pariwo o Ololo lololo Me I want to Pariwo o Abeg me I want to shout o Pariwo o Ehhhhhhhhhh Tadadiditadadi Yeah bros no the way Man's got no chill omo my father dey I'm the light of the world no be faraday E gave me the daily bread and make sure say akara dey You know my father way He's straight to the point no paraboulate From the very day I place my focus on calvary I discover say na dia the raba dey Right now plenty money for the pocket Plenty oil for my head I'm feeling like a bole Me I no go off na your wifi wey I connect And e be like say na me be number one for the budget
Writer(s): Prince Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out