Şarkı sözleri

Kwaku nie My mystery box is somewhere very near I feel it inside me, I'm feelin' very weird Somethin' wey I dey chase For years back in the days If you told me I would see this flag waving, I won't believe you (I won't believe you) No— 'Cause how far could I go? (How far could I go?) Eh-yeah (how far could I go?) I'm too close, I can feel it Somethin' is vibratin' inside me, I'm celebating But, outside them dey kill me My own self dey kill me (my own body, my own body) My own anxiety My inferiority, what-what-what (ah) Ah! Dem all dey kill me, dem all dey kill me And, I don't feel okay (okay) My heart is beatin' so fast (so fast) So fast So fast (oh, fast-fast, fast) Oh, Soja, Soja, Soja, Soja Stand and beat your chest Dem dey come, dem dey come, dem dey come No make them catch you off-guard Don't let them touch your skin oh Oh, Soja, Soja, Soja, Soja Stand and beat your chest Dem dey come, dem dey come, dem dey come No make them catch you off-guard Don't let them touch your skin oh 'Cause you know how e be, my Shella (shella) Streets gettin' colder They bury my bredda spirit, he no fit stand proper, he dey shake oh (he dey shake oh) He no fit stand proper, he dey shake oh It's hard to believe, my gena (genna, genna, genna, genna) You for see with your naked eyes, I swear my papa This season is a very dark one (very dark season) This season is a very dark one oh (it's a very dark season) My own anxiety My inferiority, what-what dey kill me Dem all dey kill me, (dem all dey kill me) Dem all dey kill me And, I don't feel okay (okay, okay-yy) My heart is beatin' so fast (so) So fast oh (so) So fast (okay, okay-yy) Oh, Soja, Soja, Soja, Soja Stand and beat your chest Dem dey come, dem dey come, dem dey come No make them catch you off-guard Don't let them touch your skin oh Oh, Soja, Soja, Soja, Soja Stand and beat your chest Dem dey come, dem dey come, dem dey come No make them catch you off-guard Don't let them touch your skin oh Oh, Soja, Soja, Soja, Soja Stand and beat your chest Dem dey come, dem dey come, dem dey come No make them catch you off-guard Don't let them touch your skin oh Oh, Soja, Soja, Soja, Soja Stand and beat your chest Dem dey come, dem dey come, dem dey come No make them catch you off-guard Don't let them touch your skin oh
Writer(s): Mohammed Sherif, Joshua Adjei Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out