album cover
Rush Us
album cover
Rush Us adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Buzz Music Group tarafından 18 Aralık 2020 tarihinde yayınlandıAfro Love - Single
18 Aralık 2020
FirmaBuzz Music Group
DilEnglish
BPM115
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

If u see my baby ahh
Leave am for me
If u see my mama
Tank am or me
If u see my paddis
Abeg u hail dem for me
If you see my ex
Tell am say the boy Don hammer
Make I tell am say
Fine fine girls
Dem dey rush us
NA dem dey rush us
Fine fine girls NA
Dem dey rush us
Dem dey rush us
Fine fine girls dem
Dey rush us OOO
NA dem dey rush us
Fine fine girls
Dem dey rush us
NA dem dey rush us
NA dem dey rush us
Me I Don dey cautious ooooo
All dese fine girls
Mei Don dey craaaaze
I dey online baby come ontime
U say u want time
But my money nah my time
U say u won ride wit da King ah ha
Say u won ride to the beat ah ha
U say u won show me ur girls ahhhh
Come my fada's house meet my mama
Say u won ride wit da King ah ha
Say u won ride to the beat ah ha
Say you won show me ur girls
Blow me away
Nah by force show
Me di love ahhhhhh
If u see my baby ahh
Leave am for me
If u see my mama
Tank am or me
If u see my paddis
Abeg u hail them for me
If you see my ex
Tell am say
The boy Don hammer
Make I tell am say
Fine fine girls
Dem dey rush us
NA dem dey rush us
Fine fine girls NA
Dem dey rush us
Dem dey rush us
Fine fine girls dem
Dey rush us OOO
NA dem dey rush us
Fine fine girls NA
Dem dey rush us
NA dem dey rush us
It bad Wen I jump on a beat
U no say u go Move ya feet
K buzz in town ooooo
Make u no dey dull oooo
Oya gbera oya fi le
Oya dide oya gbese
Omoge WA jo fun MI
WA jo fun MI bi talani ah ha
One time it only takes
For me one rhyme
To get u lyrically inclined
Physically girl u can't deny
Fine fine Lady u know I be boasty
Come n step inside my Mercedes
Keyless go jeka lo
Badman flow KI Lon so
If u see my baby ahh
Leave am for me
If u see my mama
Tank am or me
If u see my paddis
Abeg u hail them for me
If you see my ex
Tell am say
The boy Don hammer
Make I tell am say
Fine fine girls
Dem dey rush us
NA dem dey rush us
Fine fine girls NA
Dem dey rush us
Dem dey rush us
Fine fine girls
Dem dey rush us OOO
NA dem dey rush us
Fine fine girls NA
Dem dey rush us
NA dem dey rush us
Awon kon jaiye
Awon kon rush us
Awon kon bowo
Awon kon rush us
Emi gan nowo
Emi gan rush us
Emi gan MO de
Fun Wan lamba gan
Awon kon jaiye
Awon kon rush us
Awon kon bowo
Awon kon rush us
Emi gan nowo
Emi gan rush us
Emi gan MO de
Fun Wan lamba gan
Written by: K Buzz (Benson Adelegan)

Loading...