Müzik Videosu

Wizkid - Plenty Loving (Official Audio)
{artistName} adlı sanatçının {trackName} müzik videosunu izle

Şurada:

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Wizkid
Wizkid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayodeji Ibrahim Balogun
Ayodeji Ibrahim Balogun
Songwriter
Marco Bernardis
Marco Bernardis
Songwriter
Gaetan Judd
Gaetan Judd
Songwriter
Richard Olowaranti Mbu Isong
Richard Olowaranti Mbu Isong
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dale Becker
Dale Becker
Mastering Engineer
Noah McCorkle
Noah McCorkle
Assistant Engineer
P2J
P2J
Producer
Leandro "Dro" Hidalgo
Leandro "Dro" Hidalgo
Mixing Engineer
Sam Harper
Sam Harper
Engineer
Liam James Hidalgo
Liam James Hidalgo
Assistant Engineer

Şarkı sözleri

Send you, and you know say Big Wiz I no send you E don dey tey I wan tell you Many things wey dey my mind I wan tell you Bless the day that I found you All the things wey dey my mind I wan show you I'm on the road on a daily Na wetin me and you go chop I wan find you 'Cause I go love you jęję And I go give you make you sempe oh Hey, I go love you, baby, sempe oh I'm a loving all you touch, I wan pępę oh Shebi'wo ni mo fę fę oh I no go use your love dey play tętę oh And you know sisi nęnę oh Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję I go let you body know Baby, let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go Girl, I go meet you for down down Dem dey call me Mr. Lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving, oh Girl, I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving, oh Girl, nobody wine pass you And the ting you dey do with your waist Girl e pass me and you (yeah, yeah, yeah, yeah) Girl, you dey burn pass Claro And you type I never seen, my girl, no wayo I go let you body know Baby, let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby, let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go Girl, I go meet you for down down Dem dey call me Mr. Lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving, oh Girl, I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving, oh Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe Wine your body, mogbe Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe Wine your body, mogbe
Writer(s): Richard Isong, Ayodeji Ibrahim Balogun, Marco Bernardis Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out