Şarkı sözleri

The day is bright Is bright and fair Oh happy day of joyyy As Man Don wake up This morning Make e go find wetin ego chop As I Dey find wetin I go chop Make wetin I go chop no chop chop me Ahh ehhh Me wan make this money Cause I wan flex my mummy 247 No dullin Gold diggers dem be calling me darling ahhh ehhh U no fit see me anywhere No mean say I get pride oh To Dey avoid see finish my brother no be pride Kilo Kon Ni Cause uncle Muri Dey the building oh no Omo dance to the music Oshe Cause na Yussy on the beat oh Nono The day is bright is bright and fair Oh happy day is the day of joy The day is bright is bright and fair Oh happy day of joy mama jollof rice The day is bright is bright and fair Oh happy day is the day of joy The day is bright is bright and fair Oh happy day of joy mama jollof rice Maduro le Maduro won ti de Awo tie da A won ti mummy da Ojo to ro ni ibadan lo ka kpata Shebi lala ano mo ni ka kpalanga It's not funny The time is 4:40 This your body Make me spend my money I no go forget you when I get this money Its muri time i dont do drugs i just smoke weed smoke some weed The day is bright is bright and fair Oh happy day is the day of joy The day is bright is bright and fair Oh happy day of joy mama jollof rice The day is bright is bright and fair Oh happy day is the day of joy The day is bright is bright and fair Oh happy day of joy mama jollof rice The day is bright is bright and fair Oh happy day is the day of joy The day is bright is bright and fair Oh happy day of joy mama jollof rice It's muripounds record
Writer(s): Kashetu Muritala Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out