album cover
Charle
album cover
Charle adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Afroboy MK tarafından 4 Kasım 2022 tarihinde yayınlandıCharle - Single
4 Kasım 2022
FirmaAfroboy MK
DilEnglish
BPM84
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

Yeah…. (Afroboy)
Story of Charle from the street of Onitsha
Life no fair for Charle in Onitsha
Papa dey sick, mom na moi moi hawker
Charle wan school no money to further
Charle fell sick Charle lose all him money
Only thing wey remain for Charle na him music
Na so him pastor talk say he be sinner
Say the song he sing no dey glorify Jah Jah
Now the only thing wey dey make Charle happy
Na em they wan make sure say Charle stop
Only music wey dey give Charle joy
Na em they wan make sure say Charle stop
Holy man doh doh doh
Holy man doh doh doh doh doh
Holy man doh doh doh
Holy man doh holy man doh oh oh
Doh doh doh
Holy man doh doh doh doh doh
Holy man doh doh doh
Holy man doh, holy man doh oh oh
Who you are depend on what you do
Omo Charle no give up, Charle still dey chase him dreams
E fit to take time but he no go fail
Omo E go take time but I no go fail
Even him sick papa sef he don d*e
But Charle focus keep the fire burning
Cos one day go come and Charle go blow
And everybody here go dey sing him song
Holy man doh doh doh
Holy man doh doh doh doh doh
Holy man doh doh doh
Holy man doh holy man doh oh oh
Doh doh doh
Holy man doh doh doh doh doh
Holy man doh doh doh
Holy man doh, holy man doh oh oh
Vibes………
Written by: Udemu Moses
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...