album cover
Testimony
24
Christian & Gospel
Testimony adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Kingdomboiz tarafından 28 Ocak 2023 tarihinde yayınlandıHallelujah - EP
album cover
Çıkış Tarihi28 Ocak 2023
FirmaKingdomboiz
LanguageEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM119

Krediler

PERFORMING ARTISTS
Jimmy Paul
Jimmy Paul
Performer
Denis Fuhnwi
Denis Fuhnwi
Performer
Daddy P
Daddy P
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Denis Fuhnwi
Denis Fuhnwi
Composer

Şarkı sözleri

I'm a living testimony
Everybody come and shake your body
I'm a living testimony
Everybody come and shake your body
Testimony na life wey I dey live-eh
Miracle na life wey I dey live- eh
Baba oh You have blessed me again
Daddy oh You have blessed me again
I'm blessed!
I'm blessed!
I'm blessed
As I dey sing dis song Your favour, blessings follow me
As You bless me so na wetin I go give to You
Everyday You lift me high
You no dey let me down
You just dey fight my fight
Yes everyday I'm all victorious
Everyday na jolly jolly
You just dey make me happy happy
Everyday na jolly jolly
You comot sand-sand for my garri
Testimony na life wey I dey live-eh
Miracle na life wey I dey live- eh
Baba oh You have blessed me again
Daddy oh You have blessed me again eh
I'm blessed!
I'm blessed!
I'm blessed
Spirit for my heart
Anointing for my head
Plenty money for my hand oh
'Cos I am blessed
Spirit for my heart
Anointing for my head oh
Plenty money for my hand oh
'Cos I am blessed (I'm blessed)
You no dey see wetin I dey talk-am ('cos I am blessed, I'm blessed)
You no dey feel wetin I dey feel-am (fire)
Testimony na life wey I dey live-eh
Miracle na life wey I dey live- eh
Baba oh You have blessed me again
Daddy oh You have blessed me again eh
I'm blessed!
I'm blessed!
I'm blessed!
(Bridge...)
You just dey make me wonder
Jesus You change my story
I no dey live in worry
Jesus don take me higher
Higher higher, higher higher, higher higher, higher higher
fire fire, fire fire, fire fire, fire fire
Higher higher, higher higher, higher higher, higher higher
fire fire, fire fire, fire fire, fire fire
(I'm a living testimony, Everybody come and shake your body)
Miracle na life wey I dey live- eh I'm a living testimony,
Baba oh You have blessed me again, I'm blessed
Daddy oh You have blessed me again (I'm a living testimony,
I'm blessed!
Written by: DENIS FUH CHENWI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...