Müzik Videosu

Şurada:

Krediler

COMPOSITION & LYRICS
Adebola Usman Balogun
Adebola Usman Balogun
Songwriter

Şarkı sözleri

(Azegin) I no dey like to wait for nobody Owo mi mo fin jaiye Melo melo ninu aye So free my case Shebi the time I hustle gan gan gan Ain't nobody gum body Ebami kpe awon omo aiye Kojubadi funmi Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye Cuz gbedu balance oya make we turn up o iyeiye Cuz It's time to manya oya make we turn up o iyeiye It's time to give them the thing wey dey like Wey be like say they no dey see It's time to tell the people wey dey say make I rap E be like say I want to sing Onipe nibo kosofo no shit Nibo kososhi I said I'm dripping ase lon rope o sick Ibile jokosi Me I kon like it The way my people dey dance when we start to dey play Baby come party Why you go dull when you know that you gat what it takes I know they like to wait for you o I know you want to wait for me o Baby you gast to take off o Porukomi to hook up o I no dey like to wait for nobody Owo mi mo fin jaiye Melo melo ninu aye So free my case Shebi the time I hustle gan gan gan Ain't nobody gum body Ebami kpe awon omo aiye Kojubadi funmi Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye Cuz gbedu balance oya make we turn up o iyeiye Cuz It's time to manya oya make we turn up o iyeiye It's time to dance now it's time to jo Come to the center jubadi o It's time to dance galala and awilo So you throway your leg like Ronaldinho It's time to this it's time to that Bring your buddy make e start to bounce You can do this and you can do that The front is too big so give them the back She tell me no lele no lele Ewo omo ton jo bele Otu swipe no werey Moti bo gele Onika fisi no seke Biko ginger me o ginger me o Biko ginger me You fit to win grammy with this body If you give the things I need I no dey like to wait for nobody Owo mi mo fin jaiye Melo melo ninu aye So free my case Shebi the time I hustle gan gan gan Ain't nobody gum body Ebami kpe awon omo aiye Kojubadi funmi Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye Cuz gbedu balance oya make we turn up o iyeiye Cuz It's time to manya oya make we turn up o iyeiye Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye Cuz it's time to manya oya make we turn up o iyeiye Cuz gbedu balance oya make we turn up o iyeiye Cuz It's time to manya oya make we turn up o iyeiye (Ha)
Writer(s): Adebola Balogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out