Şarkı sözleri

The soul dey want but the body make weak They want the change but nobody no dey speak Last year I collect money like a thief They say I finish but I keep dropping the hits I change the plan I make dem wonder who be this 6 months JJC start to dey pick I change my price like I'm doing tonaton After I perform den you know seyapon You for tell the people the truth stop dey jon For Tik tok dem dey call me dr likee I dey make dem laugh like Kevin Hart I show dem love I dey talk the facts Me I dey fight dem if dem call the shots Peer pressure make dem get last I'm on fire Make nobody near this time I dey tell you you for fear this guy I say I no be your normal guy normal guy Normal guy yeah I'm on fire Make nobody near this time I go cut your asankoli from this sky I say I no be your normal guy normal guy Every baby wey dem born dey make a step To get the money just dey come with mindset Your body dey work but maybe your brain bed You no go Togo how much more Cape Verde You no want do am so you no know what be verb You no get love so you no know what he care You say you ready but I see you no prepare What a fault but you no want go repairs God time but dem say black magic Dem no fit believe what dey happen If you no know my journey stop chatting If I open this for your top hell party I'm on fire Make nobody near this time I dey tell you you for fear this guy I say I no be your normal guy normal guy I'm on fire Make nobody near this time I go cut your asankoli from this sky I say I no be your normal guy normal guy I fill up the stadium 360 Eleven days promo we do history No TV no radio just IG MDK say post for FB Shouts to Sammy flex for that opportunity Hip life Ghana music no get unity My guy try for London Reggie zippy But dem still no wan see dis Me ano dey do moaa All my shattas know I no be cool man If you no want pay we dey pull am South London Mitcham youth man go ask pimpim Only money wey I come for I thank the fans dem dey do am for my comfort I know my ghetto youth ano dey do pompous I dey live my life normal make the money normal You dey TV You dey talk say shatta wale dey do many wrongs How many times you go complain I say some of we be that unicorns Do you know unicorns at all Have you read about unicorns at all Have you seen a unicorn at all Ask your people about dem unicorns I'm on fire Make nobody near this time I dey tell you you for fear this guy I say I no be your normal guy normal guy I'm on fire Make nobody near this time I go cut your asankoli from this sky I say I no be your normal guy normal guy
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out