album cover
Fever
album cover
Fever adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak MYAIRPLAY tarafından 20 Ocak 2023 tarihinde yayınlandıFever - Single
20 Ocak 2023
FirmaMYAIRPLAY
DilEnglish
BPM103
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji

Müzik Videosu

Müzik Videosu

Şarkı sözleri

They call me B to d L ye ye ye yea yea
Oya wait, wetin dey your body like this o
Why you come dey shine so bright
You dey enter my eyes o eh
I say wait, baby come dey give me kiss o
(Give me kiss o)
Say I want your love o, I need your loving no delay eh
So baby come be mine
Baby come dey give me fever
(Oh no)
Baby come dey make me shiver
(Oh no)
Baby come dey shake my liver yea
Baby come be mine
Baby come dey give me fever
(Oh no)
Baby come dey make me shiver
(Oh no)
Baby come dey shake my liver yea
Yea Shey you know say I dey want you
Anything that you want I go give you
Baby shey you know say me I dey want you
Anything that you want I go buy two yea
I say ice
E be like you hypnotize me
Abi na the Hennessy wey come dey high me
Me I say you bad me I no fit lie you
Anything you want I go satisfy you
Baby come close
Baby give me love o
Baby come close
Make you no go go far
Baby come close
Baby give me love oh
Baby come close oh yea
Oya Baby come close
Baby give me love o
Baby come close
Make you no go go far
Baby come close
Baby give me love oh
Baby come close oh yea
You make me jogodo
I say you making me kporogo
Wetin you do me I no know o
Your love e drive me kolo o
So baby come be mine
Baby come dey give me fever
(Oh no)
Baby come dey make me shiver
(Oh no)
Baby come dey shake my liver yea
Baby come be mine
Baby come dey give me fever
(Oh no)
Baby come dey make me shiver
(Oh no)
Baby come dey shake my liver yea
Yea, shey you know say I dey want you
Anything that you want I go give you
Baby shey you know say me I dey want you
Anything that you want I go buy two
Written by: Boss Lady
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...