album cover
Grace
9
Afro-Beat
Grace adlı parça {albumName} albümünün bir parçası olarak Tuffworld tarafından 10 Şubat 2023 tarihinde yayınlandıGrace - Single
album cover
Çıkış Tarihi10 Şubat 2023
FirmaTuffworld
DilEnglish
Melodiklik
Akustiklik
Valence
Dans Edilebilirlik
Enerji
BPM100

Krediler

COMPOSITION & LYRICS
Chisom Favour Igwe
Chisom Favour Igwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kentonproducer
Kentonproducer
Producer

Şarkı sözleri

Too many men them down
Too many men na me top
Others still Dey rise Dey come
Too many men them down
Too many men na me top
Others still Dey rise Dey come
Too many men them down
Too many men na me top
Others still Dey rise Dey come
(Oh na na na )
Men it's been long when we started this
We coming up with new strategies
Do am like that or they do you like dis
Too Many men taking part on the race
Bro no be by power omo no be my mouth
Say Na baba God wey Dey make man Dey mount
Ohhh ohh ohh
Oluwa give me grace oh
I no fit be disgraced oh (I no fit be disgrace)
I no fit be dis graced oh ( no no ohhh)
Oluwa give me grace oh
I no fit be disgraced oh ( no no ohhh)
I no wan see disgrace (no no ohhh)
Bad man wanna put me in chains oh
Dem wanna chain me want to shame oh (no no ohh)
Bad man wanna put me for chains
They wanna chain me dem wanna shame me (ooh)
Omo na you be my defense (ahh ahh ahh ahh)
Oluwa give me grace oh
I no fit be disgraced no
Oluwa give me grace (ohh oh na)
if I no be first me I no be last
All the thing man face I swear e no go last
Where my blessings come from
I swear e no go cast
Tryna pull me down man I am moving so fast
I no fit be disgraced oh
I no fit be disgrace (no no no oh)
Oluwa give me grace oh
I no fit be disgraced oh ( oh
I no wan see disgrace (no no ohhh)
Bad man wanna put me in chains oh
Dem wanna chain me want to shame oh (no no ohh)
Written by: Chisom Favour Igwe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...