Şarkı sözleri

Maria make you calm down Make you no go put yourself involved Make you no listen wetin your friends don dey talk Cuzz them dey wear designer you wan feel among Them they twist you up and down You self wan dey play along Well I'm a broke guy oo You no do again make we cut? I gave you little cuzz I no get enough I no come know wetin wan make you come dey rush Baby tobalenisuru Sofunmi kimo my lane I no want nothing to stress my brain I no get strength to dey hear complain You no do again make I dey my lane Make you dey your lane Nobody go hate Nah girl wey follow us soak garri Na e go enter our ferrari So farabale me I no be machine If you no fit reason Gba ono Iyaeee lole I buy you that you say you want this Buy you okirika you say you want Gucci Cuzz you don dey see David and Amarachi The way you dey see them go Chicken Republic And E dey enter your eye You no fit say I dey lie If you no fit stay make you park iyoowaaa Give a break Omo Before I break down Maria make you calm down Make you no go put yourself involved Make you no listen wetin your friends don dey talk Cuzz them dey wear designer you wan feel among Them they twist you up and down You self wan dey play along Well I'm a broke guy oo You no do again make we cut? I gave you little Cuzz I no get enough I no come know wetin wan make you come dey rush Baby tobalenisuru Sofunmi kimo my lane I no want nothing to stress my brain I no get strength to dey hear complain You no do again make I dey my lane Make you dey your lane Nobody go hate Nah girl wey follow us soak garri Na e go enter our ferrari So farabale me I no be machine If you no fit reason Gba ono Iyaeee lole
Writer(s): Malik Ahmed Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out